Pages

Sunday, 29 May 2016

OLOTA OF OTA, OBA MOSHOOD DON POOFF


Yearnings dey say the Olota of Ota, Oba Moshood Oyede do pooff..
The Ogun State first class traditional ruler wey been rule for 13 years don pooff inside the University College Hospital UCH, Ibadan after he been sick small.

Na today dem go download (bury) am, and dem don yarn say make pipu don dey inside dem house from 11pm till daybreak for the final passage rites and na 7days dem go take do am and the residence must obey throughout the 7days.

No comments: