Pages

Tuesday 21 June 2016

DAY OF BLISS IKORODU. WE DON READY, UNA DON SET?


Day of Bliss Ikorodu don reach O! Na just 3 days remain.. Pastor & Mrs Emenike Kalu with the full members of Christ Embassy IGB NATION, Igbogbo, Ikorodu, dey say make una ready O!
Dis program na service wey go help change lives, bless lives and miracles go dey for everybody. The service go feature good music from Buchi, Ada, Tsharp, PU plus worship from the Mass Chiors to move your spirit enter God blessings for you.

Pastor Lanre, Man of God wey Sabi, Man of God wey Pastor Chris Oyahkilome send to bless the land of Ikorodu go pray for the sick dem, heal the broken and teach you the powerful word of God.

The entire family of Christ Embassy IGB NATION with dem fine Pastor, Pastor Emenike Kalu, dey invite all of una for dis Ogbonge service with the fullness of God's Presence.

Date: June 25, 2016
Time: 2pm
Venue: LASPOTECH

NA just 3days remain O! Prepare your mind to receive!!

This na sponsored message from Pastor Emenike Kalu and the full members of Christ Embassy IGB NATION, Igbogbo, IKORODU.





No comments: