Pages

Saturday 3 September 2016

LAGOS STATE GOVT DON DEMOLISH ILLEGAL HOUSES FOR AGEGE.


Yesterday, the lagos state government law enforcement team invade agege area of the
state to demolish illegal structures for the environment. The governement been don  instruct the pipu of dis buildings to evacuate but most of dem no gree hear the warning, so dey catch dem unaware.

*Na fly wey no dey hear word dey die inside beer. Simple instructions, e be like say some pipu no like the kind development wey dey happen for Lagos. Ambode na Governor, Lagos is working *







No comments: