Pages

Sunday, 18 June 2017

GIST: Janet Jackson and her ex Husband meet for London Court unto dem divorce mata.

Janet Jackson and her ex husband, Wissam Al Mana , dey together for courtroom, to start dem divorce mata, after almost 5 years of marriage with one pikin together. Janet and Al Mana Mata dey the Royal Courts of Justice for London. Janet dey hope say the divorce mata go end quick so DAT she go fit live her life.

No comments: