Saturday, 10 June 2017
NEWS: Na death sentence for Soldier wey kill Boko Haram Suspect for Borno.
The Army General Court Martial for Borno State don sentence one soldier, Lance Corporal Hillary Joel, to death sake of pooffing one Boko Haram suspect.
The condemned soldier dey guilty of pooffing terrorist for one cordon and search operation by the army inside Damboa Local Government Area of Borno State. Lance Joel allegedly set fire for the suspect bodi until the suspect burn ro death.
Other soldiers weu dem face trial together sef get different sanctions plus jail terms and demotions.
*** To kill Boko Haram na crime now?
Subscribe to:
Post Comments (Atom)

No comments:
Post a Comment