Lagos police don gbe one traditional ruler wey him name na Awoyemi plus 3 other pipu onto the BADOO matta wey dey happen for Ikorodu, Lagos.
Awoyemi dey connected to the BADOO as e be say na him old compound wey dey Agbowa Police burst as the shrine of Badoo cult group, inside the shrine, dey see four fresh graves for there. The three others wey police gbe dey in connection with Awoyemi for the matta.
More details go soon back una..
No comments:
Post a Comment