PIDGIN NEWS
Pages
(Move to ...)
Home
▼
Friday, 6 March 2020
NEW GBEDU: DOWNLOAD RELEASE ME BY FESH.. DOWNLOAD NOW AS W DEY HOT
›
DOWNLOAD NOW This new gbedu na song from Feyi Shaba aka Fesh.....
Saturday, 11 January 2020
SOUTH AFRICAN PLANE WEY CARRY UN SOILDERS CRASH LAND FOR DR CONGO.
›
No be small gbegeski as one south african military plane been crash land and catch fire for Goma airport for easrtern Congo.
RUNSEWE-POWERFUL FORCES DEY PURSUE ME, AFTER COURT JAIL AM
›
Director-General of the National Council for Arts and Culture (NCAC), Olusegun Runsewe wey dey sentence to prison yesterday January 9 for...
RUSSIA DON YARN AS IRAN GREE SAY NA DEM SHOOT UKRAINE PLANE.
›
After Iran come out to gree say na dem shoot down the Ukraine plane wey pooff 176 pipu, the chairman of the Russian parliament’s foreign ...
1 comment:
GBAJABIAMILA GO MEET MALAMI AND STAKE HOLDERS ONTO THE ELECTRICITY TARIFF MATTA
›
The Speaker of the House of Representatives, Femi Gbajabiamila, yarn say the electricity distribution companies never fit convince the pu...
IRAN DON GREE SAY NA DEM SHOT DOWN UKRAINIAN PLANE
›
Iran on Saturday say dem no intentionally shot down the Ukrainian airliner wey crash dis week and pooff 176 people, dey call am “unforgi...
OGHENEKARO DON JOIN GATAFE ON LOAN
›
Super Eagles of Nigeria star, Oghenekaro Etebo don complete him move from English club, Stoke City to Getafe for Spain.
BADDOSKI ATTACK CATHOLIC SEMINARY SCHOOL FOR KADUNA, GBES 4 SEMINARIES.
›
Baddoski don gbe Four Seminarians for the Catholic Good Shepherd Major Seminary, Kakau, along Kaduna-Abuja Road.
ANTHONY MUST FIGHT KUBRAT PULEV OR HE GO LOOSE HIM IBF BELTS.
›
IBF don give Anthony Joshua until the end of the month to agree the terms to fight mandatory challenger, Bulgarian Kubrat Pulev.
POLICE MAN WITH POS-AKELEBE DEM DON REACT TO THE VIDEO
›
Nigerian Police don reacts to video of one policeman wey dey see with a POS as he ask one young man for him ATM card for busy road.
NA 32 ASHANA (PROSTITUTES) KANO SHARIA POLICE DON GBE
›
Na around 32 Asahan the Kano State Hisbah operrtives don gbe onto Ashana(Prostitution) work. Kano State Hisbah Operatives launch the comb...
BUHARI NO FIT CHUK MONTH ENTER THE ELECTRICITY CHARGE MATTA-FEMI ADESHINA
›
The Special Adviser to President Muhammadu Buhari on media and publicity, Femi Adesina don yarn why the Nigerian leader no fit chuk month...
NIGERIAN AMRY DON YARN ONTO BRIBE MATTA BY GOV. ZULUM
›
The Nigerian army don react to Governor of Borno State, Prof Babagana Umara Zulum onto the Hunhunhun of bribery by some of dem officers w...
FALANA DON YARN BUHARI TO DECLARE HIM ASSETS NOW AND PRONOW.
›
A human rights lawyer, Mr. Femi Falana, SAN, don yarn say make President Muhammadu Buhari and him Vice, Prof. Yemi Osinbajo, to publicly ...
Tuesday, 7 January 2020
ADAMAWA CAN CHAIRMAN WEY BOKO HARAM GBES DON YARN FOR VIDEO TO BEG THE GOVT AND CAN.
›
The Chairman, Christian Association of Nigeria for the Michika Local Government area of Adamawa State, Rev. Lawan Andimi, we dey miss sin...
HISBAH BURST KANO GAY PARRY, DEY GBE 15 GAYS.
›
Informate dey say, the Hisbah guard, for one routine operation, brust one event centre for the Ahmadu Bello Way, and one compound for Sab...
IRAN DON PUT $80M ONTOP DONALD TRUMP HEAD, AND DEY THREATEN TO STRIKE WHITE HOUSE.
›
Iran government don yarn say dey go put $80m for anybody wey fit bring trump head, dis mata dey come after the US president been warn say...
NO CRAYFISH WAKA FOR NIGERIA O! US DON WARN DEM CITIZENS.
›
Onto the pooffing of Iranian General Qassem Soleimani aafte the US drone air strike, the US don yarn and warn dem citizens make dey no cr...
NA 596 GHOST WORKERS STILL DEY BAUCHI PAYROLL- PANEL
›
Na like 596 dead civil servants still dey the Bauchi State government payroll and dem dey collect salaries and allowances for some years,...
Monday, 6 January 2020
SEE THE LIST OF SOME WINNER FOR THE GOLDEN GLOBE AWARD
›
See some winners for key categories of the 77th Golden Globe Awards, wey happen for Beverly Hills on Sunday.
DEY ON RED ALERT-IG TO POLICE OFFICERS AFTER THE IRAN GBEGE
›
The Inspector General of Police (IGP), Mohammed Adamu, don put Police Commands and Formations nationwide for red alert after the death of...
TRUMP SAY HE NO NEED APPROVAL FROM CONGRESS TO STRIKE IRAN
›
US President, Donald Trump, yarn for Twitter say to he no go need any approval from the congress before he start war with Iran.
NA 164.5M DSS DEY USE FEED EL-ZAKZAKY
›
The Department of State Services don spend least N164.5m feeding ontop the leader of the Islamic Movement of Nigeria, Sheikh Ibrahim El-Z...
TANKO DON DENY AND DISOWN SHEHU SANI, HE SAY SANI NA LIAR
›
The Chief Justice of Nigeria, Justice Tanko Muhammad, on Sunday don disown and deny links with a former senator wey been dey represent Ka...
STOP TO DEY FALL THE HANDS OF SOUTHERN KADUA PIPU- FANI KAYODE
›
A former Minister of Aviation, Femi Fani-Kayode,don yarn the Kaduna State Governor, Nasir el-Rufai, make he no dey oppress the southern K...
OBASEKI WAN SPEND N6BN FOR EDO COMMUNITY PROJECTS
›
The Edo State Governor, Mr Godwin Obaseki, don yarn say he administration go spend N6bn to run the of development programmes across the 2...
Sunday, 5 January 2020
JOIN APC, GET 2023 PRESIDENCY, NGIGE DEY YARN IGBO PIPU
›
The Minister of Labour and Employment, Dr Chris Ngige, don yarn Igbo to show mass presence for the All Progressives Congress. He say APC ...
PUBLISH YOUR ASSETS WITHIN 7 DAYS, SERAP YARN BUHARI.
›
The Socio-Economic Rights and Accountability Project don send Freedom of Information requests to president Muhammadu Buhari, Vice-Preside...
›
Home
View web version