Pages

Sunday, 29 May 2016

GBOAA!! BOMB BLAST POOFF ONE WOMAN, HER PIKIN AND 2 PIPU INSIDE KEKE FOR BIU, BORNO.


Na 4 pipu poof as bomb wey dem been bury tay-tay for ground blow as one keke napep wey carry one woman, her Pikin and 2 men mistakingly climb am.
Na for Biu for Borno State the matta for happen, near one military check point for the area. The bomb been don tay for ground but nobody know since becos dem bury am. As the bomb blow, e affect 3 other pipu. One soilder man wey the bomb follow affect later poof as dem rush dem go Biu General Hospital for Borno yonder.

No comments: