Pages

Saturday 23 September 2017

NEW MUSIC: "BIMPE" AREMU ONISEGUNKO FT. A. TOBILO.. DOWNLOAD AND ENJOY NOW..


AREMU ONISEGUNKO Don feature A. TOBILO for dis brand new jam wey dey title 'BIMPE'. 'BIMPE ' Na Urban Highlife R&B music with beta African flavor and beat wey go coole your body. The Song get e own style and pattern.

Aremu say the song na inspiration from one fine local dirty girl wey love one guy wey dem been don dey from small as friends till dem begin dey together. No matter wetin people yarn about the BIMPE,  the guy still love her bcos BIMPE dey always dey support him guy till he get big break through. BIMPE later Enjoy the guy as he finally marry her as wife con repackage her.
The song na to encourage all the local African women wey dem character and true love dey always open ways for dem.  BIMPE na to encourage girls to dey supportive with good attitude.

       Aremu Onisegunko 
X
A. Tobilo 




Aremu Onisegunko and A. Tobilo don dey together for like 2 years now and dem don dey do music together.
Dis music get e own Class,  style and partner..  Oya you sef download am make u enjoy am...

DOWNLOAD BIMPE NOW!!
Artist Name :Aremu Onisegunko
Featuring: A. Tobilo
Song Title:BIMPE

You fit follow dem ontop
Aremu Onisegunko::::::
Facebook: Aremu Onisegunko
Twitter      : aremuonisegunko
Instagram :aremuonisegunko8
WhatsApp :+2348138170973
Page: Omoajidara

A.  Tobilo ::::::
Facebook: A. Tobilo 
Twitter      : tobilo
Instagram : omoiyanu
WhatsApp :+2348030826818


Download,  listen and share.
DOWNLOAD BIMPE NOW!!

This na sponsored message 
To promote your song on top Ogbongeyarn (Radio and blog) Call... 
07052121985 (WhatsApp) 










No comments: