Pages

Wednesday, 18 May 2016

SUBSIDY DON POOFF? WHICH ONE BE RIP SUBSIDY AGAIN?


Some youth for Abuja yesterday dey celebrate the death of subsidy, sote dem arrange coffin for am.
I no understand sef O.. When pipu dey vex as the country dey go, Dis guys dey celebrate the death of subsidy for Abuja..



No comments: