Pages

Thursday, 19 May 2016

BREAKING NEWS: EGYPTAIR WEY DEY FLY FROM PARIS TO CAIRO DON MISS


EgyptAir don yarn for twitter say the plane wey carry 69 passengers and Crew members dey miss.
Dem say the plane the fly from Paris to Cairo, but miss ontop radar as dem reach the Mediterranean Sea.. Make una see dem post ontop Twitter..



No comments: