Pages

Wednesday, 1 June 2016

2 HOUSE OF REPRESENTATIVES MEMBERS OF PDP DON 'PORT' ENTER APC

We dey hear say na 2 member of the House of Representatives 'PORT' from PDP enter APC.
The members dem wey PORT na Hon. Tony Nwoye  (Anambra)  and Hon. Emmanuel Udende (Benue State).

No comments: