Pages

Wednesday, 1 June 2016

FAYOSE AIDE DON RESIGN, HE SAY HE NO FIT DEY PRETEND ONTO EKITI ECONOMIC CRISES


Make una see letter wey Mr Samuel Ajibole wey be Special Assistance ontop Parliament matta for  Ekiti State write as he dey resign.
The letter wey carry May 28, 2016, Mr Samuel yarn say him dey humbly resign sake of say him do tire to the pretend about the economic crisis for Ekiti State yonder..

Make una Read wetin he write.. .

No comments: