Pages

Sunday 5 June 2016

ARSENAL WAN BUY JAMIE VARDY FOR £20M.


Arsenal FC don yarn with Leicester City onto say dem wan buy dem top striker, Jamie Vardy for £20 million.
Na £1 million Leicester take buy Vardy from Fleetwood for 2012. Vardy wey be the highest goal scorer for him team and con still win EPL player of the year award as Leicester win the EPL trophy dis season currently dey prepare for the 2016 Euros.

We hope say no be rumor sha, becos we know say Arsenal Sabi price market wey dem no go buy.. lol.

No comments: