Even though money no dey to pay some staffs of Ekiti state, the Governor wey been promise him pipu Belle infrastructure policy still dey keep him promise.
Governor Ayodele Fayose personally enter one area wey dem call Okeyemi for Ado-Ekiti, to share foodstuffs give the pipu of the area. He share foodstuffs like Rice, Palm and Groundnut oils.
No comments:
Post a Comment