Friday, 3 June 2016
MOB POOFF & BEHEAD ONE WOMAN FOR KANO BECOS OF BLASPHEMY AGAINST PROPHET MOHAMMED
Plenty pipu gather pooff and behead one woman for Yan Robobi inside Kofar Wambai market becos of blasphemy against prophet Mohammed.
The matta happen as she been dey argue about prophet Mohammed, dem say she con begin carry-talk about the prophet, na so some pipu vex change am for her.
Some youths around just sharperly begin beat the woman till she pooff, dem con still cut her head commot con dey carry the head patrol everywhere for the market. The police dem no gree do anything about wetin dey happen, Police never talk anything about the matta.
See as person carry the woman head dey patrol inside the market and police no fit do anything
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment