Heavyweight boxer, Mohammed Ali no well as dem rush am go hospital to treatment.
Ali wey get Parkinson disease before now don sick seriously dis time and na rush dem rush am go hospital. Na one coded private hospital he dey becos the children no want make press pipu con dey disturb dem Papa as dem sef dey hope say Mohammed Ali go quick recover.
No comments:
Post a Comment