Pages

Wednesday 8 June 2016

OGA JONATHAN CARRY MADAM PATIENCE JONATHAN GO DINNER FOR NEW JERSEY, USA.


Oga Goodluck Jonathan carry him fine wife, Patience Jonathan go out for dinner inside one restaurant for New Jersey, USA. 
Na one restaurant for Edgewater, New Jersey dem waka go for dinner on Tuesday. The couple dem dey 2weeks vacation for inside USA yonder


Me too wan go USA for anything, I no mind. 

No comments: