Tuesday, 28 June 2016
ROONEY SAY HE NEVER READY TO RETIRE FROM NATIONAL FOOTBALL.
Many star players like Messi, Zlatan and some others don dey annouce dem retirement from National football, but Wayne Rooney say him never ready retire at all.
He yarn dis yearnings after dem fall Yakata give Italy inside the 2016 Euros. The defeat sef don make the National coach of England, Roy Hudons and him staffing crew to resign, but the Manchester and England captain say him no ready retire now becos he belive in the national team and say he dey always dey proud to play for England, whether dem win or loose.
He yarn say he dey look forward to meet the new coach wey England wan announce and him dey very ready to work with any coach wey England wan sign. He say he go still like follow play for world cup inside Russia.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment