Pages

Tuesday 7 June 2016

SEE NEW BORN BABY WEY HIM HEART DEY OUTSIDE HIM CHEST FOR YOBE STATE.


Na June 5th, 2016 the delivery take happen. One woman for Yobe born one new baby boy with him heart outside him chest.
Na one Hausa News platform, Rariya yarn say the woman born the baby boy for inside house, but pipu sharperly help rush dem go hospital..


No comments: