Thursday, 21 July 2016
MAMA, REST IN PEACE. WE LOVE YOU.
Na with heavy but good heart the family of Omogunroye take annouce the passing on of dem mama, Grandmama and sister... MRS FUNMILAYO IJOMOYO OMOGUNROYE
Nee: OGUNMOLA.
She pass on to meet BABA God on the 10th July, 2016. She Survive by Grand children, Children and the family
Announcer: Samson Omogunroye for the family.
Dis message na sponsored message from the Omogunroye family wey dey Ikorodu. You too fit carry your events and announcements dem come Ogbongeyarn and we go help you publish am.
Call Mr Onetouch ontop 07052121985 or email am ontop Oghene1touch@gamil.com.
OgbongeYARN.. Una PIDGIN NEWS as e dey hot
Subscribe to:
Post Comments (Atom)

No comments:
Post a Comment