Pages

Friday, 22 July 2016

PRECIOUS GOLD DON DROP HER FIRST OFFICIAL SINGLE WEY SHE TITLE 'EKELE'


'Ekele' wey mean ‘Thanks’ na  thanksgiving song to always dey appreciate God for all He dey do. 'Ekele' na motivating and a soul lifting song to bless souls and carry pipu to sing along. 

Precious ‘Gold’ Osamentin aka Precious Gold na Native of Esan South East Local Government, Edo State, Nigeria. Precious Gold na the  second child out of four children. She begin sing when she dey seven years old. She don follow share stage with top gospel artistes,con serve  as music director for plenty choirs.

Precious Gold na contemporary Gospel singer, songwriter, performer and a worship leader. She get very unique golden voice. Na  2014 Precious Gold start to sing professionally for 2014 with the vision to win souls to the kingdom of God through her songs. Na Jayplanet Entertainment dey manage her.

Download dis lovely song 'Ekele' ontop 
gospelcentric.net/site/audio-precious-gold-ekele-thanks/

DIS na sponsored message from Jayplanet Entertainment. 

Call 07052121985 
To Promote your Music, Events and everything u wan share ontop 
Www.ogbongeyarn.blogspot.com 
OgbongeYARN.. Una PIDGIN NEWS as e dey hot 














No comments: