Pages

Monday, 4 July 2016

NA WA O! SEE WETIN ZENITH BANK DO DEM STAFF WEY KNELL DOWN FOR FAYOSE.


Yarnings dey say Zenith Bank don demote dem Staff, Bunmi Falana Aka Bumshaka, to 
Marketer. 


Na the guy be the Branch Manager for Zenith Bank for Ekiti State before, but becos of the matta wey happen with the bank and Fayose, Mr Bunmi with some other staffs go beg Fayose, but him personally kneel down beg the Governor and the whole thing dey recorded for camera.

Zenith Bank don order Mr Bunmi to resume as Marketer now and start work for one of dem branch inside Agbara, Lagos.

*abeg how una see am?*

No comments: