Pages

Monday 25 July 2016

SEE BRAZILIAN MINISTER DEY BREASTFEED HER BABY FOR DEM SENATE MEETING


Dis foto don trend wella online as many pipu dey hail minister Manuela D’avila wey be Minister for Brazil becos of her courage and dem see am as motivation to women wey dey shame to breastfeed dem babies for public.
Some say she for excuse herself to breastfeed her baby and later come back to continue with her address to the national assembly committee, as most of the member for the house na men. She no send, she just bring out the boobi, put am for the Pikin mouth, feed am and address the House. Lol!
How una see am?

No comments: