Saturday, 13 August 2016
ABOUT CHILD BY K2B.. NEW MUSIC AS E DEY HOT.
K2B don release him new music single wey him title 'About Child' the song na one of him hit tracks ontop him up coming Album wey go soon drop, na Nexus Studios produce the song. K2B go soon drop another single, but for now, na 'About child' dey hot!!.
Follow K2B
facebook: tijaniayodeji
Twitter: tijaniayodeji1
Instagram: imk2b7028
Whatsapp: 08167103590.
Contact Mr Onetouch ontop 07052121985(call and whatsapp) to promote your Event, Programs, Music, Business and everything wey you want promote ontop Ogbongeyarn.
Email- Oghene1touch@gamil.com
Www.ogbongeyarn.blogspot.com
OgbongeYARN.. Una PIDGIN NEWS as e dey hot.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment