Pages

Wednesday, 17 August 2016

MAN CITY WIPE BUCHAREST 5-0 FOR THE CHAMPIONS LEAGUE PLAY OFF


Sergio Aguero nack hat-trick after him been miss two penalties as Manchester City win 5-0 against Steaua Bucharest for the first leg of dem Champions League qualifier on Tuesday.

Na ontop bench Joe Hart sitdon dey watch the match.  Aguero arrange himself as he score just some minutes before the end of first half, after the penalties wey him been miss, then he score two times more for the second half after Milito don net him first City goal. The game don dey done and dusted even though say dem go play the return leg of the match for inside Etihad stadium wey be the home ground of man city. Whether Joe Hart go dey post or bench den, we go see.


No comments: