Pages

Thursday 1 September 2016

BRAZIL DON SWEAR IN NEW PRESIDENT FEW HOURS AFTER DEM IMPEACH ROUSSEFF.


Brazil don swear in new president after the Senate vote to permanently remove Dilma Rousseff from office.
The conservative former Vice President Michel Temer, who been don run the country since Dilma don dey under suspension for May, dem swear am in to serve out the
remainder of her term enter 2018. Rousseff – na the country first female president – and dem accuse her of illegal use of money from state banks to boost public spending in order to patch budget holes for 2014, wey make the country problems slid enter dem deepest recession for decades.

On Wednesday, the Senate vote to convict her by 61 votes to 20. However, she no dey barred from holding public office.

Na so democracy be, if the majority decide to vote any sitting President out, the President must step down. But for naija, the tori na wetin I no understand. I never ever hear say dem wan impeach sitting President and make e happen. 



No comments: