Pages

Friday 30 September 2016

HAPPY INDEPENDENCE DAY MY OGBONGE NIGERIANS!!


Today na very remarkable day for our beloved country, as today na the day wey Nigeria get independence since 1960.
Na Today make am 56 years of independence and some pipu still dey wonder wetin we don gain and learn since independence. Anyhow e be , Nigerians na happy pipu, we dey always survive no matter as e be or who dey rule. I hail the NAIJA spirit. Happy Independence my Ogbonge Nigerians.

No comments: