Pages

Monday, 29 May 2017

Arsenal don win dem 13th the FA Cup as dey wipe Chelsea 2-1.


Arsene Wenger na the most happiest manager after dem win the FA cup for the 13th time. The Gunners take the lead for the fifth minute through Alexis Sanchez,

Arsenal dominate the first half.For second half, Victor Moses chop him second yellow card wey cause the red card wey him collect. With 14 minutes to go the Blues nack goal through Diego Costa shot, but Ramsey head in the winner just two minutes after.



As e be now, the future of Arsene Wenger go still dey decided but with favour as he don win 7 FA cups for Arsenal.

No comments: