Sunday, 21 May 2017
BACK2BACK! Juventus don clinch dem 6th Serie A title again.
Juventus don be the first club to win the Serie A title six years in a row after dem baet Crotone 3-0 on Sunday.
Even though Roma dey close within a point near Juve after dem sef win Chievo, but the Massimiliano Allegri side maintain dem leadership to retain the Scudetto .Croatian striker Mario Mandzukic start the opening goal, and Paulo Dybala and Sandro just wrap things up with the second and third goal. Now wey dem don get the third Coppa Italia title, Juve go turn dem focus to the Champions League final meeting with Real Madrid.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)

No comments:
Post a Comment