Pages

Friday, 19 May 2017

CHAI !! IPOB women go naked to protest military brutality for Abia.


Some female members of the Indigenous People of Biafra IPOB, today go semi naked to protest against some Nigerian army officers wey invade their meeting for Abiriba, one
community for the state. Yarnings dey say the military officers just storm the place where the women dey do dem meeting con pursue dem commot. To protest, the women just vex commot dem blouses.

No comments: