Christ Embassy IGB Nation dey specially invite everybody come dis special program wey dem call Atmosphere For Worship.
Dis program dey specially designed to lift your spirit as you worship under the Atmosphere Of Worship. Atmosphere for Worship dey happen on Sunday 14th May 2017 for the main church Premises. Dis program go attract Music, Dance and Comedy.
Date: 14/05/2017
Time: 5pm
Venue: Mobile Filling starion, Opposite Chairman Bus-stop, Igbogbo- Bayeku Rd, Igbogbo, ikorodu.
Featuring: Worship, Praise, Dance and comedy by Mc Ogheneonetouch
Pastor Emenike Kalu dey specially invite everybody...Come one, come all...
Dis na sponsored message from Christ Embassy IGB Nation.
No comments:
Post a Comment