One Mama with her three children don burn to death for the fire incident wey happen for dem house wey dey located for Dipo Olubi street inside Aguda, Surulere for Lagos state
today May 18th. To Confirm the incident, the Director of the state Fire service, Rasak Fadipe, say the incident been start for the early of hours of today. He yarn say many shops sef burn join. The cause of the fire never dey ascertained.
No comments:
Post a Comment