Pages

Sunday, 21 May 2017

Moji Olaiya DEATH! See the 12-man burial committee.


Plans don already dey ground to make sure say the late Nollywood actress, Moji Olaiya wey pooff of cardiac arrest two months after she born, must get befitting burial.

We never know if na dem go bury her for Canada where she pooff or dem go carry the bodi come Naija, but 12-member burial committee don dey down and na veteran actress, Fathia Balogun go lead the Team. See the full list of the other members after the cut...

1. Faithia Williams Balogun( Chairperson)
2. Foluke Daramola(Secretary)
3. Yomi Fabiyi (Publicity Sec)
4. Taiwo Adebayo (She Boy)
5. Bimbo Thomas
6. Bisi Ibidapo Obe
7. Femi Olaiya(Brother to Deceased)
8. Yinka Farinde(Canada)
9. Shade Oliwo
10. Kemi Afolabi
11. Ronke Ojo (Oshodi Oke)
12. Muka Ray

No comments: