Pages

Monday, 29 May 2017

Na #1bn Kidnappers dey demand as ransom for the four kidnapped Lagos pupils


Kidnappers of six pupils of Igbonla Model College, Epe , Lagos State , don contact some parents of the victims, as dem dey demand for N1bn ransom to release the children dem.
We hear say na on saturday dem contact the parents as dey allow dem to briefly speak with their children. While two of dem dey ask to pay N400m each, dey say make the another two go raise N100m per pikin. They say make the parents dem go meet with the school authorities and the state government to raise the money. For now, we never know if dem go pay the ransom soon, but the Police say dem go rescue the children dem safely.

No comments: