Pages

Thursday, 8 June 2017

GBEGE: See Men wey carry head and dead body of school boy for ikorodu, Lagos state. See Foto


This unidentified men don dey serious gbege now as dem catch dem yesterday afternoon inside Ikorodu as dem carry the head and dead body of one school boy inside sack.
Na the residents of the community catch am as he dey try to run escape. As pipu gather am come search the sack dey see dead body and head of the schoolboy wey dem tie inside the sack.

..........

No comments: