Two police officers don pooff after some armed robbers attack two banks, Sterling and First Bank
, wey dey the main entrance of Bowen University inside Iwo town, Osun state yesterday June 6th. The robbers dem dey armed with sophisticated weapons,
The robbers dem move plenty amount of money. The state police say dem don start investigation onto the attack.
No comments:
Post a Comment