Nigerian musician, Sir Juju Debala wey pipu know as the first Urhobo artiste to perform for England for 1948 don pooff for the age of 70.
He pooff on Friday, August 11, 2017.
Dey been born The late musician blind, deaf and lame na wetin make him papa Ocheria Debala to carry with boat from Aladja to Warri and dump am the feet of one medicine man, Mokunghegbe of Iyara Quarters. History say na the herbal doctor cure the boy of the sickness, naso he start to see,talk and waka.
Late Sir Juju form him juvenile Adjuya group for the age 13 for 1963. He later join with Udjabo Okololo of Aladja, to establish the “Fashione” wey make dem popular, Juju and Udjabo na the most elegant duets for contemporary Urhobo musical experience.
No comments:
Post a Comment