Some elderly women wey dey serve as sweepers for Lagos state yesterday stage one protest for Ikeja onto the non-payment of dem 5 months salaries.
Reports dey say some of the woman din old reach 70 years old, and na Dafunol International Limited contract dem, and Dafunol dey under contract with the Lagos Metropolitan Area Transport Authority (LAMATA), to sweep the LAMATA bus shelters along Mile 12-Ketu –Ikorodu Road–Tafawa Balewa Square (TBS) areas. The women say since March dis year, the company never pay dem their N15, 000 monthly salary. Dey don dey beg the Lagos state government to help dem reason dem salaries as e dey hot.
No comments:
Post a Comment