Pages

Tuesday, 31 May 2016

BARCELONA DON SHOWCASE DEM NEW SEASON JERSEY.


Na the 2016/2017 season Jersey wey Barcelona go use be dis..
Barcelona wey be Spanish Champions show dem new Jersey, but no sponsor dey the front of the jersey for now.

Qatar airways been dey sponsor Barcelona Jersey, but for now, dem never Renew dem contract with the club.. Barcelona dey expect new sponsor or new contract with Qatar airways, but dem no mind becos before now, na dem dey even sponsor UNICEF for dem Jersey.

No comments: