After the Staff verification exercise wey the Pleatue State government do, dem don Halla O!!.. Chai!!!...
Dem say dem trace 1,832 Ghost workers to one person wey no even be teacher. Dat is to say.. One person wey no be teacher dey collect 1,832 pipu salary as teacher.
Daily Trust yarn say the state Governor, Simon Lalong yarn media pipu dis Ogbonge YARN for inside the Government House as e dey mark one year for office.
No comments:
Post a Comment