The daughter of Cameroon President wey her name na Brenda Biya post video online to show how she take dey smoke.
The video don scatter all the Internet sites dem wey dey inside Cameroon as pipu dey yarn say Brenda Biya na disgrace to her Papa John Biya wey be the president of Cameroon.
Tori say Brenda na still young girl as na 1997 dey born her. Pipu for Cameroon yonder say make she remove the video so dat she no go dey embarrass the family
No comments:
Post a Comment