Pages

Tuesday, 16 May 2017

Ebola: FG don begin screening of all inbound passengers to enter Nigeria


Unto the recent re-discovery of Ebola virus for the Democratic Republic of Congo DRC, the Federal government don start to dey screen all inbound passengers wey dey enter Nigeria
for the Muritala Mohammed International Airport Lagos and other International Airports inside Naija.


This na to avoid the importation of the deadly virus enter the country. Remember day for 2014, many Nigerians pooff sake of   the Ebola epidemic wey Liberian man, Patrick Sawyer carry come affect many pipu dat year.

No comments: