Abeg if ur mind no fit carry am no look D foto oo
Dis Matta happen for Kenya, one man just come back from jab (work), come see he wife and his friend dey kerewa untop him bed.
As the man show from hustle, he catch he wife and he friend dey kerewa untop him bed, the man Para sote he beat he wife con still shuk am knife for eye.
Thank God say she no die, she don dey received treatment for hospital sha. Una wey the crayfish waka after marriage.. Una dey see..
Make una see d foto and yarn una mind unto D yearnings..
No comments:
Post a Comment