Pages

Friday, 27 May 2016

DONE DEAL. . MAN UTD DON CONFIRM JOSE MOURINHO


Jose Mourinho don sign the contract to confirm say him go be Manchester United new coach.
The former Chelsea oga don finally sign the contract wey go make am the new coach of Manchester United for the new season.

Sky sports don confirm the gist for dem twitter handle, Man Utd legend Rio Ferdinand sef confirm the gist for him twitter handle too.


No comments: