EFCC DON yarn say dem don get warrant to keep Femi Fani-Kayode for dem detention, na since on Monday Fani-Kayode don dey with EFCC onto some investigations sake of campaign money wey dem say he collect.
Na Vanguard yarn dis yearnings yesterday and now EFCC DON decide to keep Fani-Kayode for dem office still dem finish investigation of how he take collect the money and wetin he take am do.
No comments:
Post a Comment