Senator Iyabo Anisunlowo wey be former minister of state for education inside Ogun State wey some jaguda pipu kidnap don free, as Akelebe help free her from dem the jaguda hand.
Akelebe free Senator Iyabo plus her security person wey dem kidnap join her last week as she dey go her farm. We thank God say she don finally free now. We No know weather Akelebe or her pipu dem pay anything to free her but we hear say dem gbab one of D jaguda person.
No comments:
Post a Comment