Pages

Tuesday 3 May 2016

JAMIE VARDY DON WIN FWA FOOTBALLER OF THE YEAR AWARD


Leicester City and England striker Jamie Vardy wey be highest goal scorer for Leicester dis season don win the footballer of dey Year award wey Football Writers Association (FWA) carry dash am.
Vardy wey don score 24 goals for both club and country don be regular starter for England National Team and he dey play wella for dem. FWA website yarn say 'Vardy win 36% of the members vote wey make am beat he team mate Riyad Mahrez to win the footballer of the year award'

We say Congrats.. E no easy.

No comments: