Pages

Wednesday, 25 May 2016

LEICESTER CITY WAN SIGN AHMED MUSA


We dey hear say Leicester City wan sign Ahmed Musa as the new season wan start from CSKA Moscow.
We hear say dem been wan sign Ahmed Musa from CSKA Moscow for January before but CSKA been no gree, but now Ahmed Musa dey expect Ranieri wey be coach of Leicester City to call am.

Leonid Slutskiy wey be the manager of CSKA Moscow don confirm say Leicester City don ready drop €30 million for Ahmed Musa to play for dem. Ahmed Musa finish the season with 18 goals inside all competitions for CSKA Moscow to help dem win the Russian Premier League.

No comments: