Pages

Tuesday, 24 May 2016

MOURINHO WAN SIGN IBRAHIMOVIC ENTER MAN UTD.


After Manchester United sake dem coach LVG, rumors dey strong say na Jose Mourinho Man Utd wan carry as dem new coach and him (Mourinho) wan sign Ibrahimovic first.
Even though say Manchester United never officially announce MOURINHO, many strong believe dey say na him go be Manchester United coach next season, and him don yarn say na Ibrahimovic he go first sign.

Make una remember say Ibrahimovic sef don end him contract with PSG and now him dey free to join any club wey him like as dem still dey respect am for France yonder.

No comments: